Difference between revisions of "change"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From:English ''change'' | From:English ''change'' | ||
Line 10: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting. | |
− | :* {{ux|dv|Abeg give me my '''change''' madam. |(NSC_2020, Madam please give me my balance.)}} | + | #:* {{ux|dv|Abeg give me my '''change''' madam. |(NSC_2020, Madam please give me my balance.)}} |
− | :* {{ux|dv|I bin see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)}} | + | #:* {{ux|dv|I bin see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)}} |
+ | # Make something comot from how e be turn to anoder ting. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di '''change''' wey you don dey don display so, just dey do am dey go.|(NSC_2020, This change you are showing, just keep up with it.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Na una say una want give us '''change'''. We dey wait. |(NSC_2020, You promised that you will give us change. We are waiting.)}} | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
* Make someting comot from how e be. | * Make someting comot from how e be. | ||
:* {{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharpsharp]]. |(NSC_2020, The day I start earning good salary, my life will change fast.)}} | :* {{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharpsharp]]. |(NSC_2020, The day I start earning good salary, my life will change fast.)}} | ||
:* {{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(NSC_2020, God has changed my life.)}} | :* {{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(NSC_2020, God has changed my life.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''To replace something, difference between credit and debit of an account''. | * English: ''To replace something, difference between credit and debit of an account''. |
Revision as of 12:28, 6 June 2022
Naija
Etymology
From:English change
Pronunciation
- tʃêndӡ
Noun
- Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
- Abeg give me my change madam. — (NSC_2020, Madam please give me my balance.)
- I bin see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back. — (bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)
- Make something comot from how e be turn to anoder ting.
- Di change wey you don dey don display so, just dey do am dey go. — (NSC_2020, This change you are showing, just keep up with it.)
- Na una say una want give us change. We dey wait. — (NSC_2020, You promised that you will give us change. We are waiting.)
Verb
- Make someting comot from how e be.
- Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharpsharp. — (NSC_2020, The day I start earning good salary, my life will change fast.)
- God don change my life for better. — (NSC_2020, God has changed my life.)
Translations
- English: To replace something, difference between credit and debit of an account.