Difference between revisions of "change"

 
(3 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
 
# Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
#:* {{ux|dv|Abeg give me my '''change''' madam. |(NSC_2020, Madam please give me my balance.)}}
+
#:* {{ux|dv|Abeg give me my '''change''' madam. |(Madam please give me my change.)}}
 
#:* {{ux|dv|I bin see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady  at her back.)}}
 
#:* {{ux|dv|I bin see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady  at her back.)}}
 
# Make something comot from how e be turn to anoder ting.
 
# Make something comot from how e be turn to anoder ting.
#:* {{ux|dv| Di '''change''' wey you don dey don display so, just dey do am dey go.|(NSC_2020, This change you are showing, just keep up with it.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di '''change''' wey you don dey don display so, just dey do am dey go.|(This change you are showing, just keep up with it.)}}
#:* {{ux|dv| Na una say una want give us '''change'''. We dey wait. |(NSC_2020, You promised that you will give us change. We are waiting.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na una say una want give us '''change'''. We dey wait. |(You promised that you will give us change. We are waiting.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make someting comot from how e be.
+
* Make someting comot from how e be turn to anoder ting.
:* {{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharpsharp]]. |(NSC_2020, The day I start earning good salary, my life will change fast.)}}
+
:* {{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharpsharp]]. |(The day I start earning good salary, my life will change fast.)}}
:* {{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(NSC_2020, God has changed my life.)}}
+
:* {{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(God has changed my life.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''To replace something, difference between credit and debit of an account''.
 
* English: ''To replace something, difference between credit and debit of an account''.

Latest revision as of 10:18, 28 February 2024

Naija

Etymology

From:English change

Pronunciation

  • tʃêndӡ

Play Play

Noun

  1. Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
    • Abeg give me my change madam.  — (Madam please give me my change.)
    • I bin see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back.  — (bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)
  2. Make something comot from how e be turn to anoder ting.
    • Di change wey you don dey don display so, just dey do am dey go.  — (This change you are showing, just keep up with it.)
    • Na una say una want give us change. We dey wait.  — (You promised that you will give us change. We are waiting.)

Verb

  • Make someting comot from how e be turn to anoder ting.
  • Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharpsharp.  — (The day I start earning good salary, my life will change fast.)
  • God don change my life for better.  — (God has changed my life.)

Translations

  • English: To replace something, difference between credit and debit of an account.