Difference between revisions of "change"

 
Line 17: Line 17:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make someting comot from how e be.
+
* Make someting comot from how e be turn to anoder ting.
 
:* {{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharpsharp]]. |(The day I start earning good salary, my life will change fast.)}}
 
:* {{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharpsharp]]. |(The day I start earning good salary, my life will change fast.)}}
 
:* {{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(God has changed my life.)}}
 
:* {{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(God has changed my life.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''To replace something, difference between credit and debit of an account''.
 
* English: ''To replace something, difference between credit and debit of an account''.

Latest revision as of 10:18, 28 February 2024

Naija

Etymology

From:English change

Pronunciation

  • tʃêndӡ

Play Play

Noun

  1. Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
    • Abeg give me my change madam.  — (Madam please give me my change.)
    • I bin see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back.  — (bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)
  2. Make something comot from how e be turn to anoder ting.
    • Di change wey you don dey don display so, just dey do am dey go.  — (This change you are showing, just keep up with it.)
    • Na una say una want give us change. We dey wait.  — (You promised that you will give us change. We are waiting.)

Verb

  • Make someting comot from how e be turn to anoder ting.
  • Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharpsharp.  — (The day I start earning good salary, my life will change fast.)
  • God don change my life for better.  — (God has changed my life.)

Translations

  • English: To replace something, difference between credit and debit of an account.