Difference between revisions of "change"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:English ''change'' ===Pronunciation=== * ʃeindʒ <sm2>Pcm-ng-change.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2> ===Verb=== #na make sometin...") |
(→Verb) |
||
(17 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From:English ''change'' | From:English ''change'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *tʃêndӡ |
<sm2>Pcm-ng-change.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-change.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2> |
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | # Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Abeg give me my '''change''' madam. |(Madam please give me my change.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|I bin see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)}} | ||
+ | # Make something comot from how e be turn to anoder ting. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di '''change''' wey you don dey don display so, just dey do am dey go.|(This change you are showing, just keep up with it.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Na una say una want give us '''change'''. We dey wait. |(You promised that you will give us change. We are waiting.)}} | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make someting comot from how e be turn to anoder ting. | |
− | + | :* {{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharpsharp]]. |(The day I start earning good salary, my life will change fast.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(God has changed my life.)}} | |
− | + | ====Translations==== | |
+ | * English: ''To replace something, difference between credit and debit of an account''. |
Latest revision as of 10:18, 28 February 2024
Naija
Etymology
From:English change
Pronunciation
- tʃêndӡ
Noun
- Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
- Abeg give me my change madam. — (Madam please give me my change.)
- I bin see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back. — (bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)
- Make something comot from how e be turn to anoder ting.
- Di change wey you don dey don display so, just dey do am dey go. — (This change you are showing, just keep up with it.)
- Na una say una want give us change. We dey wait. — (You promised that you will give us change. We are waiting.)
Verb
- Make someting comot from how e be turn to anoder ting.
- Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharpsharp. — (The day I start earning good salary, my life will change fast.)
- God don change my life for better. — (God has changed my life.)
Translations
- English: To replace something, difference between credit and debit of an account.