Difference between revisions of "change"
(→Naija) |
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2> | ||
− | ===Verb=== | + | ===Transitive Verb=== |
− | + | * Make person replace someting. | |
− | # | + | #{{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharp-sharp]]. |(NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )}} |
− | # | + | #{{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )}} |
− | #na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting. | + | |
− | # | + | ===Intransitive Verb=== |
+ | #{{ux|dv|na aproko woman don come '''change''' as she marry dat pastor man. |(NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married pastor. )}} | ||
+ | ===Serial Verb=== | ||
+ | #{{ux|dv|Di guy don comot go change im name. |(NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name. )}} | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting. | ||
+ | #{{ux|dv|I been see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096. I saw the conductor give out change to the fat lady at her back. )}} | ||
+ | #{{ux|dv|Wetin dis '''change''' con bring na [[suffer suffer]] everywhere. |(NSC_Tella_2020. What this change regime now brought is nothing but suffering everywhere. )}} | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''To replace something, difference between credit and debit of an account''. |
Revision as of 14:02, 8 December 2020
Naija
Etymology
From:English change
Pronunciation
- tʃáìndӡ
Transitive Verb
- Make person replace someting.
- Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharp-sharp. — (NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )
- God don change my life for better. — (NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )
Intransitive Verb
- na aproko woman don come change as she marry dat pastor man. — (NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married pastor. )
Serial Verb
- Di guy don comot go change im name. — (NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name. )
Noun
- na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
- I been see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back. — (bbc__5096. I saw the conductor give out change to the fat lady at her back. )
- Wetin dis change con bring na suffer suffer everywhere. — (NSC_Tella_2020. What this change regime now brought is nothing but suffering everywhere. )
Translations
- English: To replace something, difference between credit and debit of an account.