Difference between revisions of "change"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:English ''change'' ===Pronunciation=== * ʃeindʒ <sm2>Pcm-ng-change.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2> ===Verb=== #na make sometin...")
 
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ʃeindʒ
+
*tʃáìndӡ
 
<sm2>Pcm-ng-change.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-change.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2>  
Line 11: Line 11:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#na make someting different come from someting
 
#na make someting different come from someting
#:*{{ux|dv|Di day I begin get better salay like dis, my life go '''change''' [[sharp-sharp]]. |(bbc__5096. The day I start earning good salary, my life will change fast. )}}  
+
#:*{{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharp-sharp]]. |(NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )}}
 +
#:*{{ux|dv|na aproko woman don come '''change''' as she marry dat pastor man. |(NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married pastor. )}}
 
#na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
 
#na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
#:*{{ux|dv|I see di conductor return '''change''' give di woman wey carry pikin for back. |(bbc__5096.  I noticed the conductor gave the lady carrying baby on her back her change. )}}
+
#:*{{ux|dv|I been see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096.  I saw the conductor give out change to the fat lady at her back. )}}

Revision as of 17:37, 26 November 2020

Naija

Etymology

From:English change

Pronunciation

  • tʃáìndӡ

Play Play

Verb

  1. na make someting different come from someting
    • Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharp-sharp.  — (NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )
    • na aproko woman don come change as she marry dat pastor man.  — (NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married pastor. )
  2. na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
    • I been see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back.  — (bbc__5096. I saw the conductor give out change to the fat lady at her back. )