change
Naija
Etymology
From:English change
Pronunciation
- tʃáìndӡ
Transitive Verb
- Make person replace someting.
- Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharp-sharp. — (NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )
- God don change my life for better. — (NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )
Intransitive Verb
- na aproko woman don come change as she marry dat pastor man. — (NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married pastor. )
Serial Verb
- Di guy don comot go change im name. — (NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name. )
Noun
- na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
- I been see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back. — (bbc__5096. I saw the conductor give out change to the fat lady at her back. )
- Wetin dis change con bring na suffer suffer everywhere. — (NSC_Tella_2020. What this change regime now brought is nothing but suffering everywhere. )
Translations
- English: To replace something, difference between credit and debit of an account.