change

Revision as of 14:02, 8 December 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From:English change

Pronunciation

  • tʃáìndӡ

Play Play

Transitive Verb

  • Make person replace someting.
  1. Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharp-sharp.  — (NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )
  2. God don change my life for better.  — (NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )

Intransitive Verb

  1. na aproko woman don come change as she marry dat pastor man.  — (NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married pastor. )

Serial Verb

  1. Di guy don comot go change im name.  — (NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name. )

Noun

  • na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
  1. I been see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back.  — (bbc__5096. I saw the conductor give out change to the fat lady at her back. )
  2. Wetin dis change con bring na suffer suffer everywhere.  — (NSC_Tella_2020. What this change regime now brought is nothing but suffering everywhere. )

Translations

  • English: To replace something, difference between credit and debit of an account.