change
Naija
Etymology
From:English change
Pronunciation
- tʃêndӡ
Noun
- Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
- Abeg give me my change madam. — (NSC_2020, Madam please give me my balance.)
- I bin see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back. — (bbc__5096, I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)
- Make something comot from how e be turn to anoder ting.
- Di change wey you don dey don display so, just dey do am dey go. — (NSC_2020, This change you are showing, just keep up with it.)
- Na una say una want give us change. We dey wait. — (NSC_2020, You promised that you will give us change. We are waiting.)
Verb
- Make someting comot from how e be.
- Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharpsharp. — (NSC_2020, The day I start earning good salary, my life will change fast.)
- God don change my life for better. — (NSC_2020, God has changed my life.)
Translations
- English: To replace something, difference between credit and debit of an account.