change

Revision as of 18:15, 25 November 2020 by 154.66.41.31 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:English ''change'' ===Pronunciation=== * ʃeindʒ <sm2>Pcm-ng-change.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2> ===Verb=== #na make sometin...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From:English change

Pronunciation

  • ʃeindʒ

Play Play

Verb

  1. na make someting different come from someting
    • Di day I begin get better salay like dis, my life go change sharp-sharp.  — (bbc__5096. The day I start earning good salary, my life will change fast. )
  2. na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
    • I see di conductor return change give di woman wey carry pikin for back.  — (bbc__5096. I noticed the conductor gave the lady carrying baby on her back her change. )