change

Revision as of 17:37, 26 November 2020 by 154.66.45.148 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From:English change

Pronunciation

  • tʃáìndӡ

Play Play

Verb

  1. na make someting different come from someting
    • Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharp-sharp.  — (NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )
    • na aproko woman don come change as she marry dat pastor man.  — (NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married pastor. )
  2. na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
    • I been see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back.  — (bbc__5096. I saw the conductor give out change to the fat lady at her back. )