chikito
Naija
Etymology
From: Mexican chikito an affectionate term for significant other
Pronunciation
- tʃìkítò
Noun
- Young girl wey fine.
- I like di chikito. — (Egbokhare_2021, I like the girl.)
- Look well o, make e clear if she be chikito or mamito wey dey use makeup dey disguise. — (NSC_2021, Look carefully and see if she is a young lady or she is just an older lady with a lot of makeup.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: girl