Difference between revisions of "chingum"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | *Draw draw sweet wey person fit use hold [[mouth]]. | + | * Draw draw sweet wey person fit use hold [[mouth]]. |
:*{{ux|dv|I no dey like [[chop]] '''chingum'''. |(Egbokhare_2021, I don't like chewing gum.)}} | :*{{ux|dv|I no dey like [[chop]] '''chingum'''. |(Egbokhare_2021, I don't like chewing gum.)}} | ||
Line 16: | Line 16: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | *Make person dey always dey follow person | + | * Make person dey always dey follow person. |
:* {{ux|dv| No be until you '''chingum''' person before di person go know sey you love am. |(NSC_2021, You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)}} | :* {{ux|dv| No be until you '''chingum''' person before di person go know sey you love am. |(NSC_2021, You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| As soon as you hear sey e get money, no be im you '''chingum''' am? No con dey form [[mary amaka]] for here! |(NSC_2021, Didn't you glue yourself to him when you found put he had some money. Don't pretend to be goody two shoes. )}} | + | :* {{ux|dv| As soon as you hear sey e get money, no be im you '''chingum''' am? No con dey form [[mary amaka]] for here! |(NSC_2021, Didn't you glue yourself to him when you found put he had some money. Don't pretend to be goody two shoes.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''follow around'' | * English: ''follow around'' |
Revision as of 13:48, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: English chew and gum
Pronunciation
- tʃìgɔ̂m
Noun
- Draw draw sweet wey person fit use hold mouth.
- I no dey like chop chingum. — (Egbokhare_2021, I don't like chewing gum.)
Translations
- English: bubble gum
Verb
- Make person dey always dey follow person.
- No be until you chingum person before di person go know sey you love am. — (NSC_2021, You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)
- As soon as you hear sey e get money, no be im you chingum am? No con dey form mary amaka for here! — (NSC_2021, Didn't you glue yourself to him when you found put he had some money. Don't pretend to be goody two shoes.)
Translation
- English: follow around