Difference between revisions of "chingum"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
* Make person dey always dey follow person. | * Make person dey always dey follow person. | ||
:* {{ux|dv| No be until you '''chingum''' person before di person go know sey you love am. |(NSC_2021, You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)}} | :* {{ux|dv| No be until you '''chingum''' person before di person go know sey you love am. |(NSC_2021, You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| As soon as you hear sey e get money, no be im you '''chingum''' am? No con dey form [[ | + | :* {{ux|dv| As soon as you hear sey e get money, no be im you '''chingum''' am? No con dey form [[Mary Amaka]] for here! |(NSC_2021, Didn't you glue yourself to him when you found Out he had some money. Don't pretend to be goody two shoes.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''follow around'' | * English: ''follow around'' |
Revision as of 13:50, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: English chew and gum
Pronunciation
- tʃìgɔ̂m
Noun
- Draw draw sweet wey person fit use hold mouth.
- I no dey like chop chingum. — (Egbokhare_2021, I don't like chewing gum.)
Translations
- English: bubble gum
Verb
- Make person dey always dey follow person.
- No be until you chingum person before di person go know sey you love am. — (NSC_2021, You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)
- As soon as you hear sey e get money, no be im you chingum am? No con dey form Mary Amaka for here! — (NSC_2021, Didn't you glue yourself to him when you found Out he had some money. Don't pretend to be goody two shoes.)
Translation
- English: follow around