Difference between revisions of "chingum"
(→Verb) |
|||
(11 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * tʃìgɔ̂m | + | *tʃìgɔ̂m |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-chingum.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-chingum.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Draw draw sweet wey person fit use hold [[mouth]]. | |
− | + | :*{{ux|dv|I no dey like [[chop]] '''chingum'''. |(I don't like chewing gum.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''bubble gum'' | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | * | + | * Make person dey always dey follow person. |
+ | :* {{ux|dv| No be until you '''chingum''' person before di person go know sey you love am. |(You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| As soon as you hear sey e get money, no be im you '''chingum''' am? No con dey form [[mary amaka]] for here! |(Didn't you glue yourself to him when you found out he had some money? Don't pretend to be goody two shoes.)}} | ||
− | ==== | + | ====Translation==== |
− | + | * English: ''follow around'' | |
− | |||
− | |||
− | * English: |
Latest revision as of 20:49, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English chew and gum
Pronunciation
- tʃìgɔ̂m
Noun
- Draw draw sweet wey person fit use hold mouth.
- I no dey like chop chingum. — (I don't like chewing gum.)
Translations
- English: bubble gum
Verb
- Make person dey always dey follow person.
- No be until you chingum person before di person go know sey you love am. — (You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)
- As soon as you hear sey e get money, no be im you chingum am? No con dey form mary amaka for here! — (Didn't you glue yourself to him when you found out he had some money? Don't pretend to be goody two shoes.)
Translation
- English: follow around