Difference between revisions of "chingum"

 
(9 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tʃìgɔ̂m
+
*tʃìgɔ̂m
<sm2>Pcm-ng-chigum.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chingum.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-chigum.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chingum.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Draw draw sweet wey person fit use hold [[mouth]].
+
* Draw draw sweet wey person fit use hold [[mouth]].
 +
:*{{ux|dv|I no dey like [[chop]] '''chingum'''. |(I don't like chewing gum.)}}
  
:*{{ux|dv|I no dey like chop '''chingum'''. |(Egbokhare_2021, I don't like chewing gum.)}}
+
====Translations====
 +
* English: ''bubble gum''
  
+
===Verb===
====Synonyms====
+
* Make person dey always dey follow person.
*  
+
:* {{ux|dv| No be until you '''chingum''' person before di person go know sey you love am. |(You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)}}
 +
:* {{ux|dv| As soon as you hear sey e get money, no be im you '''chingum''' am? No con dey form [[mary amaka]] for here! |(Didn't you glue yourself to him when you found out he had some money? Don't pretend to be goody two shoes.)}}
  
+
====Translation====
 
+
* English: ''follow around''
====Translations====
 
* English: ''bubble gum''
 

Latest revision as of 20:49, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English chew and gum

Pronunciation

  • tʃìgɔ̂m

Play Play

Noun

  • Draw draw sweet wey person fit use hold mouth.
  • I no dey like chop chingum.  — (I don't like chewing gum.)

Translations

  • English: bubble gum

Verb

  • Make person dey always dey follow person.
  • No be until you chingum person before di person go know sey you love am.  — (You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)
  • As soon as you hear sey e get money, no be im you chingum am? No con dey form mary amaka for here!  — (Didn't you glue yourself to him when you found out he had some money? Don't pretend to be goody two shoes.)

Translation

  • English: follow around