Difference between revisions of "chingum"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Draw draw sweet wey person fit use hold [[mouth]].
 
* Draw draw sweet wey person fit use hold [[mouth]].
:*{{ux|dv|I no dey like [[chop]] '''chingum'''. |(Egbokhare_2021, I don't like chewing gum.)}}
+
:*{{ux|dv|I no dey like [[chop]] '''chingum'''. |(I don't like chewing gum.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 17: Line 17:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person dey always dey follow person.
 
* Make person dey always dey follow person.
:* {{ux|dv| No be until you '''chingum''' person before di person go know sey you love am. |(NSC_2021, You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)}}
+
:* {{ux|dv| No be until you '''chingum''' person before di person go know sey you love am. |(You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)}}
:* {{ux|dv| As soon as you hear sey e get money, no be im you '''chingum''' am? No con dey form [[mary amaka]] for here! |(NSC_2021, Didn't you glue yourself to him when you found put he had some money. Don't pretend to be goody two shoes.)}}
+
:* {{ux|dv| As soon as you hear sey e get money, no be im you '''chingum''' am? No con dey form [[mary amaka]] for here! |(Didn't you glue yourself to him when you found out he had some money? Don't pretend to be goody two shoes.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''follow around''
 
* English: ''follow around''

Latest revision as of 20:49, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English chew and gum

Pronunciation

  • tʃìgɔ̂m

Play Play

Noun

  • Draw draw sweet wey person fit use hold mouth.
  • I no dey like chop chingum.  — (I don't like chewing gum.)

Translations

  • English: bubble gum

Verb

  • Make person dey always dey follow person.
  • No be until you chingum person before di person go know sey you love am.  — (You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)
  • As soon as you hear sey e get money, no be im you chingum am? No con dey form mary amaka for here!  — (Didn't you glue yourself to him when you found out he had some money? Don't pretend to be goody two shoes.)

Translation

  • English: follow around