Difference between revisions of "chingum"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== etymology:English ' chewing gum'. ===Pronunciation=== * tʃìgɔ̂m <sm2>Pcm-ng-chigum.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-chigum.m...") |
(→Verb) |
||
(17 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''chew'' and ''gum'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * tʃìgɔ̂m | + | *tʃìgɔ̂m |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-chingum.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-chingum.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Draw draw sweet wey person fit use hold [[mouth]]. | |
+ | :*{{ux|dv|I no dey like [[chop]] '''chingum'''. |(I don't like chewing gum.)}} | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''bubble gum'' | ||
− | + | ===Verb=== | |
− | + | * Make person dey always dey follow person. | |
− | + | :* {{ux|dv| No be until you '''chingum''' person before di person go know sey you love am. |(You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| As soon as you hear sey e get money, no be im you '''chingum''' am? No con dey form [[mary amaka]] for here! |(Didn't you glue yourself to him when you found out he had some money? Don't pretend to be goody two shoes.)}} | |
− | + | ====Translation==== | |
− | + | * English: ''follow around'' | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | * English: |
Latest revision as of 20:49, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English chew and gum
Pronunciation
- tʃìgɔ̂m
Noun
- Draw draw sweet wey person fit use hold mouth.
- I no dey like chop chingum. — (I don't like chewing gum.)
Translations
- English: bubble gum
Verb
- Make person dey always dey follow person.
- No be until you chingum person before di person go know sey you love am. — (You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)
- As soon as you hear sey e get money, no be im you chingum am? No con dey form mary amaka for here! — (Didn't you glue yourself to him when you found out he had some money? Don't pretend to be goody two shoes.)
Translation
- English: follow around