chingum
Naija
Etymology
From: English chew and gum
Pronunciation
- tʃìgɔ̂m
Noun
Draw draw sweet wey person fit use hold mouth.
- I no dey like chop chingum. — (Egbokhare_2021, I don't like chewing gum.)
Synonyms
Translations
- English: bubble gum