chingum

Revision as of 12:44, 19 January 2021 by 129.205.113.192 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English chew and gum

Pronunciation

  • tʃìgɔ̂m


Noun

Draw draw sweet wey person fit use hold mouth.

  • I no dey like chew chingum.  — (Egbokhare_2021, I don't like chewing gum.)


Synonyms


Translations

  • English: bubble gum