chingum

Revision as of 13:48, 6 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English chew and gum

Pronunciation

  • tʃìgɔ̂m

Play Play

Noun

  • Draw draw sweet wey person fit use hold mouth.
  • I no dey like chop chingum.  — (Egbokhare_2021, I don't like chewing gum.)

Translations

  • English: bubble gum

Verb

  • Make person dey always dey follow person.
  • No be until you chingum person before di person go know sey you love am.  — (NSC_2021, You don't have to glue yourself to someone before they know you love them.)
  • As soon as you hear sey e get money, no be im you chingum am? No con dey form mary amaka for here!  — (NSC_2021, Didn't you glue yourself to him when you found put he had some money. Don't pretend to be goody two shoes.)

Translation

  • English: follow around