Difference between revisions of "choke"

Line 15: Line 15:
 
# Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
 
# Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
 
#:* {{ux|dv|For some place for America police fit '''choke''' person we dey one arrest if e no one behave. |(NSC_2021, It is lawful in some states in America to place a suspect resisting arrest in a choke-hold.)}}
 
# Sey someting shock or surprise person well or tire am.
+
# Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
 
#:* {{ux|dv|E get wetin fit ''choke'' me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. |(NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)}}
 
Revision as of 14:14, 27 August 2021

Naija

Etymology

From: English choke

Pronunciation

  • tʃôk

Play Play

Noun

Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work

  • If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai.  — (NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will not kick-start.)

Verb

  1. Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
    • For some place for America police fit choke person we dey one arrest if e no one behave.  — (NSC_2021, It is lawful in some states in America to place a suspect resisting arrest in a choke-hold.)
  2. Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
    • E get wetin fit choke me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first.  — (NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation