Difference between revisions of "choke"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
#:* {{ux|dv|For some place for America police fit '''choke''' person we dey one arrest if e no one behave. |(NSC_2021, It is lawful in some states in America to place a suspect resisting arrest in a choke-hold.)}} | #:* {{ux|dv|For some place for America police fit '''choke''' person we dey one arrest if e no one behave. |(NSC_2021, It is lawful in some states in America to place a suspect resisting arrest in a choke-hold.)}} | ||
# Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish. | # Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish. | ||
− | #:* {{ux|dv|E get wetin fit ''choke'' me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. |(NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)}} | + | #:* {{ux|dv|E get wetin fit '''choke''' me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. |(NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 14:14, 27 August 2021
Naija
Etymology
From: English choke
Pronunciation
- tʃôk
Noun
Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work
- If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. — (NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will not kick-start.)
Verb
- Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
- For some place for America police fit choke person we dey one arrest if e no one behave. — (NSC_2021, It is lawful in some states in America to place a suspect resisting arrest in a choke-hold.)
- Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
- E get wetin fit choke me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. — (NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)