Difference between revisions of "choke"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work  
+
Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.
:* {{ux|dv|If person no use '''choke''' choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. |(NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will not kick-start.)}}
+
:* {{ux|dv|If person no use '''choke''' choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. |(NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 14:18, 27 August 2021

Naija

Etymology

From: English choke

Pronunciation

  • tʃôk

Play Play

Noun

Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.

  • If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai.  — (NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)

Verb

  1. Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
    • For some place for America police fit choke person we dey one arrest if e no one behave.  — (NSC_2021, It is lawful in some states in America to place a suspect resisting arrest in a choke-hold.)
  2. Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
    • E get wetin fit choke me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first.  — (NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)

Translation

  • English: to choke someone, to be impressed by someone or something