choke
Naija
Etymology
From: English choke
Pronunciation
- tʃôk
Noun
- Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.
- If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. — (If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)
Verb
- Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
- E get person wey dey teach pipo how to fight even if person dey choke dem. — (There is a person who is teaching people people how to escape from a choke hold.))
- Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
- E get wetin fit choke me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. — (It would take more than Messi winning another Champions League crown to really impress me; let him win the world cup.)
Translation
- English: to choke someone, to be impressed by someone or something