Difference between revisions of "chop"

Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English chop
 
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ʧɑp
+
* ʧɔp
 
<sm2>Pcm-ng-chop.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chop.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-chop.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chop.m.ogg</sm2>
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===
Line 17: Line 16:
 
* Frequency rank in raw corpus: 220
 
* Frequency rank in raw corpus: 220
  
The word is used more orally than in written texts.
 
  
 +
===NOUN===
 +
chop
  
===Verb===
+
# Food wey person fit eat
chop: no definition, eat -- Definition in Naija?
+
#: {{ux|dv|AFP Bush meat na correct '''chop''' for Nigeria How to avoid di disease? |(bbc__9800, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|Di pipo dem say for week-end Senior Division Officer for Kumba Ntou'ou Chamberlin bin use security forces for seize pipo dis '''chop''' and oda tins den drive dem back for house. |(bbc__37171, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|Datti say NEMA plus oda stakeholders wey include local and international NGOs don organise emergency centres, give '''chop''' and melecine to displaced pipo. |(bbc__27134, __no translation__)}}
 +
====Derived forms====
 +
chop-chop
 +
# Food wey person fit chop but no be better food. E fit be food like chinchin, or groundnut. De dey use dis kind food dey wait make better food show.
 +
#: Who buy all dis '''chop-chop''' keep for here?
 +
#: I never chop better tin since morning o, na just dis '''chop-chop''' I use take hold body
 +
# Person wey be sey e dey chop anyhow
 +
#: You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chop-chop!
 +
====Synonymes====
 +
* eat 0.80 336, drink 0.78 652, swallow 0.64 94
 +
====Antonymes====
 +
====Translations====
 +
* English [https://en.wiktionary.org/wiki/eat eat]
  
 +
===VERB===
 +
chop
  
# - (frequency:179)
+
# Sey person dey eat food
 
#: {{ux|dv|You wan '''chop'''? |(ENU_13_School-Life_DG__34, You wanna eat?)}}
 
#: {{ux|dv|You wan '''chop'''? |(ENU_13_School-Life_DG__34, You wanna eat?)}}
 
#: {{ux|dv|E go see '''chop'''. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__95, It will have to eat.)}}
 
#: {{ux|dv|E go see '''chop'''. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__95, It will have to eat.)}}
# obj (frequency:120)
+
#: {{ux|dv|Fufu-corn and vegetables , weh na kontri '''chop''' for grass-field pipo for northwest, na some '''chop''' weh almost all man di '''chop''' am for Cameroon just now. |(bbc__53256, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Una wan '''chop''' am, |(LAG_38_Elections_DG__9, You want to embezzle it ?)}}
 
#: {{ux|dv|'''Chop''' better food. |(ENU_13_School-Life_DG__52, Eat good food!)}}
 
# mark (frequency:49)
 
#: {{ux|dv|Pipo wey come vote buy food to '''chop''' |(bbc__81656, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No chance to use di animals for '''chop''' |(bbc__75148, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:43)
 
#: {{ux|dv|No be to '''chop''' am? |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__137, Isn't it to eat it ?)}}
 
#: {{ux|dv|E dey beg for '''chop''' money. |(JOS_25_Boko-Haram_M__38, He was begging for money to eat.)}}
 
# aux (frequency:38)
 
#: {{ux|dv|Make you keep dey '''chop'''. |(ENU_12_Social-Life_DG__142, Go on eating it !)}}
 
#: {{ux|dv|You ne~, you never '''chop'''? |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__46, You have not... you have not eaten ?)}}
 
# obl:arg (frequency:32)
 
#: {{ux|dv|De no dey see food '''chop''' for house, abi wetin? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__38, They don't have food to eat in their house or what ?)}}
 
#: {{ux|dv|We go '''chop''' am, '''chop''' with pepper, better pepper. |(NST_cleaned__4363, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:28)
 
#: {{ux|dv|Who dey '''chop''' thirty times? |(deuber__3506, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No be pastor dey '''chop''' tithe. |(BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__43, The Pastor is not the one who spends the money gathered from tithe as he likes.)}}
 
# nsubj (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Na how we '''chop''', '''chop'''! |(NST_cleaned__38616, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Aha she '''chop''', clean mouth. |(NST_cleaned__26052, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Dia wan na shrine for 11 royal families for Bafut, deh seize '''chop''' and mimbo. |(bbc__75119, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And e still make sure sey Ruth see food '''chop''' and see water drink like im worker. |(jw__40522, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:11)
 
 
#: {{ux|dv|And mey I go '''chop''' small. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__188, and let me go and eat a little.)}}
 
#: {{ux|dv|And mey I go '''chop''' small. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__188, and let me go and eat a little.)}}
 
#: {{ux|dv|Once dis parti win, dem wan '''chop''' alone |(bbc__96996, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Once dis parti win, dem wan '''chop''' alone |(bbc__96996, __no translation__)}}
# obl:mod (frequency:11)
+
#: {{ux|dv|Dat time, I go... I go go '''chop''' suya five thousand dey drink anyhow I like. |(ENU_33_A-Beg_MG__79, At the time, I'd... I'd go and eat suya worth five thousand, and be drinking like I wanted.)}}
#: {{ux|dv|no let our work '''chop''' all our time |(jw__48787, __no translation__)}}
+
# Sey dey don dey use someting and e no con be as e be wen de buy am
#: {{ux|dv|We never see anything '''chop''' since yesterday morning. |(bbc__3238, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|I tell you sey if we use dis tin, (you know sey, I don show you dose material before), e go '''chop''' just like wetin dem oyibo give am dat time when de carry am come for Nigeria. |(IBA_05_Cobbler_DG__95, I told you that if we use this thing, you know that I have shown you those materials before, it will just get broken just like what white men used to do it when they brought to Nigeria.)}}
# advmod (frequency:9)
+
# Sey person collect punishment
#: {{ux|dv|I go come '''chop''' now, |(JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__50, I'll come and eat.)}}
+
#: {{ux|dv|Amosun, wey be governor of Ogun State and Okorocha, di Imo State govnor '''chop''' di suspension on Friday afternoon for Abuja wia dia party claim say di two members involve for anti-party activities. |(bbc__14929, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Even '''chop''', I didn't '''chop'''. |(LAG_08_Austin-And-Donald_DG__137, Even to eat, I didn't eat.)}}
+
#: {{ux|dv|Serena don '''chop''' $17,000 fine for US Open Why Serena Williams dey always vex for US Open |(bbc__88008, __no translation__)}}
# cc-obj (frequency:9)
+
#: {{ux|dv|Siasia also '''chop''' fine ontop di mata, Fifa fine am CHF 50,000 wey be $51,025.00. Fifa don tell Siasia about dia decision, di ban go start with immediate effect. |(bbc__89497, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Kuku sef, them drink water for small pot and '''chop''' cola. |(katakata__794, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Di 25-year-old, wey dey play for Greek club PAOK, '''chop''' suspension afta im yans with some women ontop social media leak comot. |(bbc__30433, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|But some sabi pipo tink say e still dey important to live healthy life and '''chop''' beta food plus to exercise. |(bbc__23513, __no translation__)}}
+
# Sey person win money
# cc (frequency:8)
+
#: {{ux|dv|Di dead rat been dey inside di boiling pot One big Chinese restaurant don '''chop''' $190m fine afta pregnant woman see dead rat inside her soup wen she go eat dia early September. |(bbc__34035, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Nnadi alone dey cook and '''chop''' |(katakata__435, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Di pregnant woman wey been go out to '''chop''' hotpot with her family on 6 September, see di dead rat for her food afta she don already '''chop''' small inside. |(bbc__37384, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|If pepper rest for pocket, pipo go buy ram, kill and '''chop'''. |(bbc__57737, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Next, you go look all di food wey you dey '''chop''' now to see how you fit comot or reduce di ones wey get plenty sugar inside. |(bbc__44984, __no translation__)}}
# dep-obj (frequency:5)
+
#: {{ux|dv|E get wetin you go like change for your body for hospital or you don ever think sey you no go '''chop''' well make you fit slim? |(jw__8632, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|If to sey na like kongo of one garri you get, you '''chop''' am. |(IBA_16_Drivers_DG__144, If it is like a kongo of garri you get, you eat it.)}}
+
# Sey person get money
#: {{ux|dv|Another person wey e name na James, tell BBC say: I don try '''chop''' cockroach before. |(bbc__15762, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Davido, 2face Idibia, Banky W, as dos wey dey stay dos area-dem wey pipo wey don '''chop''' belle full well-well dey stay, as ein also dey plan to start ein world tour during di month of April, as ein dey release ein number six music album, wey ein title “corporate miscreant”. |(ja102__1044, __no translation__)}}
 +
# Sey person recieve someting or person experience someting
 +
#: {{ux|dv|Dem don also '''chop''' yab on top di video from di ChristChurch killings wia 50 Muslims die as dem bin dey pray. |(bbc__28886, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|Mantilla say im hear tori about some pipo wey dem use objects wey no sharp rape dem, odas '''chop''' electric shock while dem blindfold some for days. |(bbc__65286, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|Ghana '''chop''' di lowest scores in corruption perception with 40 points, den drop 11 places for 2016 ranking to 81 out of 180 countries for di 2017 Corruption Perception index. |(bbc__57390, __no translation__)}}
 +
# Sey person/someting collect money wey no be im own / Sey person steal money from govment or for where e dey work or for person business.
 +
#: {{ux|dv|Senator Shehu Sani/Instagram Nigeria Senator Shehu Sani Senator Shehu Sani tori dis week say chance dey 'monkey' don '''chop''' money wey belong to di northern senators no be true. |(bbc__87838, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|Tori be say di former Attorney-General suppose face all di government and public officials, wey dey power before or dey inside office now, wey fit don '''chop''' di country money. |(bbc__94982, __no translation__)}}
 +
# Sey na di price wey de take do or buy someting
 +
#: {{ux|dv|Dis election '''chop''' more than $3billion wey dem use for just media minus online moni. |(bbc__40547, __no translation__)}}
 +
# Sey person knack
 +
#: {{ux|dv|Dis life, if you come dis life, if you no '''chop''' woman,… |(NST_cleaned__27191, __no translation__)}}
 +
Sey as de dey use someting e go dey reduce or e go dey smooth,and e no go be like when dey buy am.
 +
#: {{ux|dv|If you blow am too much, e go dey '''chop''' for di centre, but if you... |(LAG_31_Road-Safety_MG__64, If you blow too much air into it, it will come apart in the middle, but if you...)}}
 +
#: See dis slippers you don wear am sotey e don '''chop''' finish
 +
# Sey person dey survive
 +
#: {{ux|dv|Sey na dem dey make money pass, sey di man con dey '''chop''' for under deir hand. |(NST_cleaned__518, __no translation__)}}
 +
# Sey person win someting (e fit be money or anyting) from anoder person hand.
 +
#: {{ux|dv|Omo dat guy, if I see dat guy, I will '''chop''' im X. |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__61, Guy, that guy, if I see that guy, I will eat his X.)}}
 +
Sey people gp deceive person
 +
#: {{ux|dv|If you no monitor am well hm, my sister, make I no deceive you, people go '''chop''' you. |(NST_cleaned__8459, __no translation__)}}
 +
# Sey person dey work de dey pay am
 +
#: {{ux|dv|I don '''chop''' money for dis Nigeria, '''chop''' money for South Africa, '''chop''' money for everywhere. |(NST_cleaned__20267, __no translation__)}}
 +
# [[aux-nsubj-obj-obl:arg-vocative]]
 +
#: {{ux|dv|Tori be say Mr Mamic, im brother Zoran and two other people dey '''chop''' money from transfer deals for Dinamo players. |(bbc__94802, __no translation__)}}
 +
# Sey bad ting happen and people die put
 +
#: {{ux|dv|Militants attack for Nigeria don reach 9 years since e start for northern part of di konrti and e '''chop''' pass 20, 000 pipo head. |(bbc__67203, __no translation__)}}
 +
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 +
'''Chop mouth
 +
'''
 +
# Sey person mouth no strong put for wetin e dey talk
 +
#: Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey '''chop mouth''' like pikin.
 +
# Sey person dey talk nonsense
 +
#: We dey talk about football team you dey chop mouth dey mention Chelsea. Dat one na team?
 +
# Sey person kiss person
 +
#: me and dat babe don chop mouth o
  
 
+
====Synonymes====
====Synonyms====
+
* eat 0.80 336, drink 0.78 652, taste 0.68 91, buy 0.67 1711, produce 0.65 443, knack,  
* eat 0.80 336, drink 0.78 652, cook 0.75 389, sell 0.73 1187, taste 0.68 91, buy 0.67 1711, produce 0.65 443, piss 0.64 61, swallow 0.64 94
+
====Antonymes====
 
 
====Antonyms====
 
* eat 0.80 336, drink 0.78 652, cook 0.75 389, sell 0.73 1187, taste 0.68 91, buy 0.67 1711, produce 0.65 443, piss 0.64 61, swallow 0.64 94
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, eat
+
English [https://en.wiktionary.org/wiki/eat eat]

Revision as of 14:51, 11 August 2020

Naija

Alternative forms

  • eat 0.80 336, drink 0.78 652, cook 0.75 389, sell 0.73 1187, taste 0.68 91, buy 0.67 1711, produce 0.65 443, piss 0.64 61, swallow 0.64 94

Etymology

Pronunciation

  • ʧɔp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 126
  • Frequency rank in NSC treebank: 116
  • Frequency in raw corpus: 1731
  • Frequency rank in raw corpus: 220


NOUN

chop

  1. Food wey person fit eat
    AFP Bush meat na correct chop for Nigeria How to avoid di disease?  — (bbc__9800, __no translation__)
    Di pipo dem say for week-end Senior Division Officer for Kumba Ntou'ou Chamberlin bin use security forces for seize pipo dis chop and oda tins den drive dem back for house.  — (bbc__37171, __no translation__)
    Datti say NEMA plus oda stakeholders wey include local and international NGOs don organise emergency centres, give chop and melecine to displaced pipo.  — (bbc__27134, __no translation__)

Derived forms

chop-chop

  1. Food wey person fit chop but no be better food. E fit be food like chinchin, or groundnut. De dey use dis kind food dey wait make better food show.
    Who buy all dis chop-chop keep for here?
    I never chop better tin since morning o, na just dis chop-chop I use take hold body
  2. Person wey be sey e dey chop anyhow
    You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chop-chop!

Synonymes

  • eat 0.80 336, drink 0.78 652, swallow 0.64 94

Antonymes

Translations

VERB

chop

  1. Sey person dey eat food
    You wan chop?  — (ENU_13_School-Life_DG__34, You wanna eat?)
    E go see chop.  — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__95, It will have to eat.)
    Fufu-corn and vegetables , weh na kontri chop for grass-field pipo for northwest, na some chop weh almost all man di chop am for Cameroon just now.  — (bbc__53256, __no translation__)
    And mey I go chop small.  — (JOS_02_Hair-And-Movies_DG__188, and let me go and eat a little.)
    Once dis parti win, dem wan chop alone  — (bbc__96996, __no translation__)
    Dat time, I go... I go go chop suya five thousand dey drink anyhow I like.  — (ENU_33_A-Beg_MG__79, At the time, I'd... I'd go and eat suya worth five thousand, and be drinking like I wanted.)
  2. Sey dey don dey use someting and e no con be as e be wen de buy am
    I tell you sey if we use dis tin, (you know sey, I don show you dose material before), e go chop just like wetin dem oyibo give am dat time when de carry am come for Nigeria.  — (IBA_05_Cobbler_DG__95, I told you that if we use this thing, you know that I have shown you those materials before, it will just get broken just like what white men used to do it when they brought to Nigeria.)
  3. Sey person collect punishment
    Amosun, wey be governor of Ogun State and Okorocha, di Imo State govnor chop di suspension on Friday afternoon for Abuja wia dia party claim say di two members involve for anti-party activities.  — (bbc__14929, __no translation__)
    Serena don chop $17,000 fine for US Open Why Serena Williams dey always vex for US Open  — (bbc__88008, __no translation__)
    Siasia also chop fine ontop di mata, Fifa fine am CHF 50,000 wey be $51,025.00. Fifa don tell Siasia about dia decision, di ban go start with immediate effect.  — (bbc__89497, __no translation__)
    Di 25-year-old, wey dey play for Greek club PAOK, chop suspension afta im yans with some women ontop social media leak comot.  — (bbc__30433, __no translation__)
  4. Sey person win money
    Di dead rat been dey inside di boiling pot One big Chinese restaurant don chop $190m fine afta pregnant woman see dead rat inside her soup wen she go eat dia early September.  — (bbc__34035, __no translation__)
    Di pregnant woman wey been go out to chop hotpot with her family on 6 September, see di dead rat for her food afta she don already chop small inside.  — (bbc__37384, __no translation__)
    Next, you go look all di food wey you dey chop now to see how you fit comot or reduce di ones wey get plenty sugar inside.  — (bbc__44984, __no translation__)
    E get wetin you go like change for your body for hospital or you don ever think sey you no go chop well make you fit slim?  — (jw__8632, __no translation__)
  5. Sey person get money
    Davido, 2face Idibia, Banky W, as dos wey dey stay dos area-dem wey pipo wey don chop belle full well-well dey stay, as ein also dey plan to start ein world tour during di month of April, as ein dey release ein number six music album, wey ein title “corporate miscreant”.  — (ja102__1044, __no translation__)
  6. Sey person recieve someting or person experience someting
    Dem don also chop yab on top di video from di ChristChurch killings wia 50 Muslims die as dem bin dey pray.  — (bbc__28886, __no translation__)
    Mantilla say im hear tori about some pipo wey dem use objects wey no sharp rape dem, odas chop electric shock while dem blindfold some for days.  — (bbc__65286, __no translation__)
    Ghana chop di lowest scores in corruption perception with 40 points, den drop 11 places for 2016 ranking to 81 out of 180 countries for di 2017 Corruption Perception index.  — (bbc__57390, __no translation__)
  7. Sey person/someting collect money wey no be im own / Sey person steal money from govment or for where e dey work or for person business.
    Senator Shehu Sani/Instagram Nigeria Senator Shehu Sani Senator Shehu Sani tori dis week say chance dey 'monkey' don chop money wey belong to di northern senators no be true.  — (bbc__87838, __no translation__)
    Tori be say di former Attorney-General suppose face all di government and public officials, wey dey power before or dey inside office now, wey fit don chop di country money.  — (bbc__94982, __no translation__)
  8. Sey na di price wey de take do or buy someting
    Dis election chop more than $3billion wey dem use for just media minus online moni.  — (bbc__40547, __no translation__)
  9. Sey person knack
    Dis life, if you come dis life, if you no chop woman,…  — (NST_cleaned__27191, __no translation__)

Sey as de dey use someting e go dey reduce or e go dey smooth,and e no go be like when dey buy am.

  1. If you blow am too much, e go dey chop for di centre, but if you...  — (LAG_31_Road-Safety_MG__64, If you blow too much air into it, it will come apart in the middle, but if you...)
    See dis slippers you don wear am sotey e don chop finish
  2. Sey person dey survive
    Sey na dem dey make money pass, sey di man con dey chop for under deir hand.  — (NST_cleaned__518, __no translation__)
  3. Sey person win someting (e fit be money or anyting) from anoder person hand.
    Omo dat guy, if I see dat guy, I will chop im X.  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__61, Guy, that guy, if I see that guy, I will eat his X.)

Sey people gp deceive person

  1. If you no monitor am well hm, my sister, make I no deceive you, people go chop you.  — (NST_cleaned__8459, __no translation__)
  2. Sey person dey work de dey pay am
    I don chop money for dis Nigeria, chop money for South Africa, chop money for everywhere.  — (NST_cleaned__20267, __no translation__)
  3. aux-nsubj-obj-obl:arg-vocative
    Tori be say Mr Mamic, im brother Zoran and two other people dey chop money from transfer deals for Dinamo players.  — (bbc__94802, __no translation__)
  4. Sey bad ting happen and people die put
    Militants attack for Nigeria don reach 9 years since e start for northern part of di konrti and e chop pass 20, 000 pipo head.  — (bbc__67203, __no translation__)


Derived forms

Chop mouth

  1. Sey person mouth no strong put for wetin e dey talk
    Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey chop mouth like pikin.
  2. Sey person dey talk nonsense
    We dey talk about football team you dey chop mouth dey mention Chelsea. Dat one na team?
  3. Sey person kiss person
    me and dat babe don chop mouth o

Synonymes

  • eat 0.80 336, drink 0.78 652, taste 0.68 91, buy 0.67 1711, produce 0.65 443, knack,

Antonymes

Translations

English eat