chop life

Revision as of 14:05, 11 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English chop and life

Pronunciation

  • tʃɔ́pláíf

Play

Verb

  • Sey person de spend money enjoy e self.
  • E dey chop life for Eko.  — (Egbokhare_2021, He/she is living well in Lagos.)

Related forms

Translations

  • English: to live extravagantly