chop life

(Redirected from choplife)

Naija

Etymology

From: English chop and life

Pronunciation

  • tʃɔ́plaîf

Play Play

Verb Phrase

  • Sey person de spend money enjoy im self.
  • E dey chop life for Eko.  — (He/she is living well in Lagos.)

Related forms

Translations

  • English: to live extravagantly