chuk

Revision as of 19:43, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: Cameroon chuku chuku meaning spiny/thorny

Pronunciation

  • tʃûk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 30
  • Frequency rank in raw corpus: 4289

Verb

chuk: to pierce, stab -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    E chuk am knife for belle.  — (He stabbed him in the stomach.)
  2. obj (frequency:4)
    How you go take chuk me hand,  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__178, How will you stab me ?)
    As e use knife chuk me, I no fit do anything again.”  — (jw__3886, __no translation__)
  3. nsubj-obj (frequency:2)
    But as vulture dey gly go home, im long fingernail chuk the leaf, come make rain fall heavy reach as man pikin never ever see before.  — (katakata__491, __no translation__)
    Atanga Nji say de secessionist chuk 75 pikin dem and rape 114 girls dem plus army pipo weh deh die and for seka dis reason, ngomna no go fit shiddon for one tale with de pipo for tok.  — (bbc__17758, __no translation__)
  4. obj-obl:arg (frequency:2)
    Ara wan dem say e wan chuk eye for Anglophone crisis, free political prisoners laik Maurice Kamto and southern Cameroon leaders laik Sisiku Julius Ayuk Tabe and odas.  — (bbc__16117, __no translation__)
    Amnesty International bin send dia sabi pipo go Maiduguri to go chuk eye for di mata afta one Maiduguri prisoner Charles Okah, first raise alarm about am wit tori pipo Sahara Reporters.  — (bbc__14803, __no translation__)
  5. aux-nsubj-obj (frequency:2)
    I fit chuk you hand o!  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__177, I can stab you.)
    And on top today episode, ehm no be only me go chuk mouth on top dis one.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__4, And on today's episode, ehm, I wont be the only one doing the talking on the show.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to pierce, stab