Difference between revisions of "chukuchuku"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English chukuchuku
+
From ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 14:
 
* Frequency rank in raw corpus: 12217
 
* Frequency rank in raw corpus: 12217
  
The word is used more in written texts than orally.
+
===Definition===
 
+
Someting wey sharp wey be sey e fit wound person.
  
 
===Noun===
 
===Noun===
chukuchuku:
 
 
# part of tree wey e be sey e sharp.
 
# part of tree wey e be sey e sharp.
#: {{ux|dv|'''Chukuchuku''' don chuk me for leg o. |( A thorn has pierced my leg )}}
+
#: {{ux|dv|'''Chukuchuku''' don chuk me for leg o. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A thorn has pierced my leg. )}}
#: {{ux|dv|Dem come use '''chukuchuku''' do cap wey King dey wear for am. |(jw__25661, They then used thorns to make a crown for him)}}
+
#: {{ux|dv|Dem come use '''chukuchuku''' do cap wey King dey wear for am. |(jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)}}
#: {{ux|dv|When the seed grow for where '''chukuchuku''' dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 . |(jw__31809, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv| When the seed grow for where '''chukuchuku''' dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 . |(jw__31809, When the seed grew where the thorns where, all the other pleasures were)}}
# Person wey be sey e dey nack anyhow
+
# Someting wey sharp wey be sey e fit wound person
#: {{ux|dv| Ejiro na '''chukuchuku'''| ( Ejiro is a cassanova )}}
+
#: {{ux|dv| When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of '''chukuchuku''' full am, na im make im back be like sey e break. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)}}
====Derived forms====
 
  
 +
====Translation====
 +
* English: thorns
  
====Synonyms====
+
===Adjective===
 
+
# Person wey be sey e dey nack anyhow
 
+
#: {{ux|dv| Ejiro na '''chukuchuku'''| (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ejiro is a philanderer.  )}}
====Antonyms====
 
  
====Translations====
+
====Translation===
* English: thorns
+
English: ''Philanderer''

Revision as of 15:01, 5 November 2020

Naija

Etymology

From unknown

Pronunciation

  • tʃùkùtʃúkú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 12217

Definition

Someting wey sharp wey be sey e fit wound person.

Noun

  1. part of tree wey e be sey e sharp.
    Chukuchuku don chuk me for leg o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A thorn has pierced my leg. )
    Dem come use chukuchuku do cap wey King dey wear for am.  — (jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)
    When the seed grow for where chukuchuku dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 .  — (jw__31809, When the seed grew where the thorns where, all the other pleasures were)
  2. Someting wey sharp wey be sey e fit wound person
    When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of chukuchuku full am, na im make im back be like sey e break.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)

Translation

  • English: thorns

Adjective

  1. Person wey be sey e dey nack anyhow
    Ejiro na chukuchuku  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ejiro is a philanderer. )

=Translation

English: Philanderer