chukuchuku

Naija

Etymology

From: the Cameroonian word chuku chuku meaning spiny/thorny often used to refer to the minute spinules visible on male puddle frog.

Pronunciation

  • tʃùkùtʃúkú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 12217

Definition

Someting wey sharp wey be sey e fit wound person.

Noun

  1. part of tree wey e be sey e sharp.
    Chukuchuku don chuk me for leg o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A thorn has pierced my leg. )
    Dem come use chukuchuku do cap wey King dey wear for am.  — (jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)
    When the seed grow for where chukuchuku dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 .  — (jw__31809, When the seed grew where the thorns where, all the other pleasures were)
  2. Someting wey sharp wey be sey e fit wound person
    When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of chukuchuku full am, na im make im back be like sey e break.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)

Translation

  • English: thorns

Adjective

  1. Person wey be sey e dey nack anyhow
    Ejiro na chukuchuku  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ejiro is a philanderer. )

Translation

English: Philanderer