chukuchuku

Revision as of 23:17, 27 August 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English chukuchuku

Pronunciation

  • tʃùkùtʃúkú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 12217

The word is used more in written texts than orally.


Noun

chukuchuku:

  1. part of tree wey e be sey e sharp.
    Chukuchuku don chuk me for leg o.  — ( A thorn has pierced my leg )
    Dem come use chukuchuku do cap wey King dey wear for am.  — (jw__25661, They then used thorns to make a crown for him)
    When the seed grow for where chukuchuku dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 .  — (jw__31809, __no translation__)
  2. Person wey be sey e dey knack anyhow
    Ejiro na chukuchuku  —  ( Ejiro is a cassanova )

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: thorns