chukuchuku
Naija
Etymology
From unknown
Pronunciation
- tʃùkùtʃúkú
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 5
- Frequency rank in raw corpus: 12217
Definition
Someting wey sharp wey be sey e fit wound person.
Noun
- part of tree wey e be sey e sharp.
- Chukuchuku don chuk me for leg o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A thorn has pierced my leg. )
- Dem come use chukuchuku do cap wey King dey wear for am. — (jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)
- When the seed grow for where chukuchuku dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 . — (jw__31809, When the seed grew where the thorns where, all the other pleasures were)
- Someting wey sharp wey be sey e fit wound person
- When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of chukuchuku full am, na im make im back be like sey e break. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)
Translation
- English: thorns
Adjective
- Person wey be sey e dey nack anyhow
- Ejiro na chukuchuku — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ejiro is a philanderer. )
Translation
English: Philanderer