clot

Revision as of 12:38, 28 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English: ''cloth'' ===Pronunciation=== * klɔ̂t <sm2>Pcm-ng-cloth.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-cloth.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Wetin person dey w...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: cloth

Pronunciation

  • klɔ̂t

Play Play


Noun

  • Wetin person dey wear to cover body.
  • I don baff, na to wear clot remain for me.  — (I already had my bath, I only need to wear my dress.)
  • Material wey person use dey do different tings
  • As per sey I dey like use clot do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef.  — (Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)
  • My tailor don spoil di clot wey I give am.  — (My tailor has damaged the fabric I gave to her.)

Translation

English: fabric, dress,cloth