Difference between revisions of "cloth"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin person dey wear to cover body. | * Wetin person dey wear to cover body. | ||
− | :* {{ux|dv| I don baff, na to wear '''cloth''' remain for me.|( | + | :* {{ux|dv| I don baff, na to wear '''cloth''' remain for me.|(I already had my bath, I only need to wear my dress.)}} |
* Material wey person use dey do different tings | * Material wey person use dey do different tings | ||
− | :* {{ux|dv| As per sey I dey like use '''cloth''' do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef. |( | + | :* {{ux|dv| As per sey I dey like use '''cloth''' do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef. |(Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)}} |
− | :* {{ux|dv| My tailor don spoil di '''cloth''' wey I give am.|( | + | :* {{ux|dv| My tailor don spoil di '''cloth''' wey I give am.|(My tailor has damaged the fabric I gave to her.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''fabric, dress,cloth'' | English: ''fabric, dress,cloth'' |
Revision as of 21:21, 3 May 2023
Naija
Etymology
From English: cloth
Pronunciation
- klɔ̂t
Noun
- Wetin person dey wear to cover body.
- I don baff, na to wear cloth remain for me. — (I already had my bath, I only need to wear my dress.)
- Material wey person use dey do different tings
- As per sey I dey like use cloth do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef. — (Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)
- My tailor don spoil di cloth wey I give am. — (My tailor has damaged the fabric I gave to her.)
Translation
English: fabric, dress,cloth