Difference between revisions of "cloth"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin person dey wear to cover body.
 
* Wetin person dey wear to cover body.
:* {{ux|dv| I don baff, na to wear '''cloth''' remain for me.|(  NSC_Olukayode.S.M_2021, I already had my bathe, I only need to wear my dress.)}}
+
:* {{ux|dv| I don baff, na to wear '''cloth''' remain for me.|(  NSC__2021, I already had my bath, I only need to wear my dress.)}}
 
* Material wey person use dey do different tings
 
* Material wey person use dey do different tings
:* {{ux|dv| As per say I be fashionista, I dey use '''cloth''' do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)}}
+
:* {{ux|dv| As per sey I dey like use '''cloth''' do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef. |( NSC_2021, Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)}}
:* {{ux|dv| My tailor don spoil di '''cloth''' wey I give am.|(  NSC_Olukayode.S.M_2021, My tailor has damaged the fabric I gave to her.)}}
+
:* {{ux|dv| My tailor don spoil di '''cloth''' wey I give am.|(  NSC_2021, My tailor has damaged the fabric I gave to her.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''fabric, dress,cloth''
 
English: ''fabric, dress,cloth''

Revision as of 15:40, 6 June 2022

Naija

Etymology

From English: cloth

Pronunciation

  • klɔ̂t

Play Play


Noun

  • Wetin person dey wear to cover body.
  • I don baff, na to wear cloth remain for me.  — ( NSC__2021, I already had my bath, I only need to wear my dress.)
  • Material wey person use dey do different tings
  • As per sey I dey like use cloth do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef.  — ( NSC_2021, Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)
  • My tailor don spoil di cloth wey I give am.  — ( NSC_2021, My tailor has damaged the fabric I gave to her.)

Translation

English: fabric, dress,cloth