Difference between revisions of "cloth"

Line 13: Line 13:
 
#:* {{ux|dv| I don baff, na to wear '''cloth''' remain for me.|(  NSC_Olukayode.S.M_2021, I already had my bathe, I only need to wear my dress.)}}
 
#:* {{ux|dv| I don baff, na to wear '''cloth''' remain for me.|(  NSC_Olukayode.S.M_2021, I already had my bathe, I only need to wear my dress.)}}
 
#Material wey person use dey do different tings
 
#Material wey person use dey do different tings
#:* {{ux|dv| As per say I be fashionista, I dey use cloth do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)}}
+
#:* {{ux|dv| As per say I be fashionista, I dey use '''cloth''' do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)}}
 
#:* {{ux|dv| My tailor don spoil di '''cloth''' wey I give am.|(  NSC_Olukayode.S.M_2021, My tailor has damaged the fabric I gave to her.)}}
 
#:* {{ux|dv| My tailor don spoil di '''cloth''' wey I give am.|(  NSC_Olukayode.S.M_2021, My tailor has damaged the fabric I gave to her.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''fabric, dress,cloth''
 
English: ''fabric, dress,cloth''

Revision as of 14:54, 3 March 2021

Naija

Etymology

From English: cloth

Pronunciation

  • klɔ̂t



Noun

  1. Wetin person dey wear to cover body.
    • I don baff, na to wear cloth remain for me.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, I already had my bathe, I only need to wear my dress.)
  2. Material wey person use dey do different tings
    • As per say I be fashionista, I dey use cloth do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)
    • My tailor don spoil di cloth wey I give am.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, My tailor has damaged the fabric I gave to her.)

Translation

English: fabric, dress,cloth