cloth

Naija

Etymology

From English: cloth

Pronunciation

  • klɔ̂t

Play Play


Noun

  • Wetin person dey wear to cover body.
  • I don baff, na to wear cloth remain for me.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, I already had my bathe, I only need to wear my dress.)
  • Material wey person use dey do different tings
  • As per say I be fashionista, I dey use cloth do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)
  • My tailor don spoil di cloth wey I give am.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, My tailor has damaged the fabric I gave to her.)

Translation

English: fabric, dress,cloth