Difference between revisions of "coaltar"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Di black tin wey de mix with different kind sand take put for road make e smooth for motor to pass.
+
# Di tick black water wey de dey mix wit stone and sand take put for road make e smooth for motor to pass.
:*{{ux|dv|Di road na '''coaltar'''. |(The road is tarred.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di road na '''coaltar'''. |(The road is tarred.)}}
 
+
# Di road wey dem use di tick black water wey de dey mix wit stone and sand.
 +
#:* {{ux|dv| No let all dese small small children dey play ball for coaltar, moto fit dey pass. |(Don't let these kids play football on the tarred road, a car may be passing by.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''asphalt road '', ''tarred road''
 
* English: ''asphalt road '', ''tarred road''

Revision as of 12:51, 28 February 2024

Naija

Alternative Form

kota

Etymology

From: English coal and tar

Pronunciation

  • kòtá

Play Play

Noun

  1. Di tick black water wey de dey mix wit stone and sand take put for road make e smooth for motor to pass.
    • Di road na coaltar.  — (The road is tarred.)
  2. Di road wey dem use di tick black water wey de dey mix wit stone and sand.
    • No let all dese small small children dey play ball for coaltar, moto fit dey pass.  — (Don't let these kids play football on the tarred road, a car may be passing by.)

Translations

  • English: asphalt road , tarred road