Difference between revisions of "coaltar"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | [[kota]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''coal'' and ''tar'' | From: English ''coal'' and ''tar'' | ||
Line 9: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Di black | + | # Di tick black water wey de dey mix wit stone and sand take put for road make e smooth for motor to pass. |
− | + | #:*{{ux|dv|Di road na '''coaltar'''. |(The road is tarred.)}} | |
− | :*{{ux|dv|Di road na '''coaltar''' |( | + | # Di road wey dem use di tick black water wey de dey mix wit stone and sand take make. |
− | + | #:* {{ux|dv| No let all dese small small children dey play ball for '''coaltar''', moto fit dey pass. |(Don't let these kids play football on the tarred road, a car may be passing by.)}} | |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''asphalt road | + | * English: ''asphalt road '', ''tarred road'' |
Latest revision as of 12:52, 28 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English coal and tar
Pronunciation
- kòtá
Noun
- Di tick black water wey de dey mix wit stone and sand take put for road make e smooth for motor to pass.
- Di road na coaltar. — (The road is tarred.)
- Di road wey dem use di tick black water wey de dey mix wit stone and sand take make.
- No let all dese small small children dey play ball for coaltar, moto fit dey pass. — (Don't let these kids play football on the tarred road, a car may be passing by.)
Translations
- English: asphalt road , tarred road