coaltar
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English coal and tar
Pronunciation
- kòtá
Noun
- Di tick black water wey de dey mix wit stone and sand take put for road make e smooth for motor to pass.
- Di road na coaltar. — (The road is tarred.)
- Di road wey dem use di tick black water wey de dey mix wit stone and sand.
- No let all dese small small children dey play ball for coaltar, moto fit dey pass. — (Don't let these kids play football on the tarred road, a car may be passing by.)
Translations
- English: asphalt road , tarred road