collect

Naija

Etymology

From English: collect

Pronunciation

  • kͻ̀lɛ́t

Play Play


Verb

  • Make dem give person someting.
  • Collect tag.  — (ONI_19_Make-We-Share-Di-Country_DG__66, Take the tag.)
  • I go collect key.  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__56, I went to get the key.)
  • Make person take someting with power.
  • Wetin Israel people do to collect the land?  — (jw__30774, What did the nation of Isreal do to obtain the land?)
  • Remember the man for Corinth wey collect im papa wife.  — (jw__8739, Remember the man from Corinth who snatched his father's wife.)
  • Make dem beat person.
  • If you do anyhow for here you go collect  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, If you misbehave here, I will deal with you.)
  • omo! I collect beating yesterday for my mama hand.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Jeez! I was beaten by my mom yesterday.)
  • Make person dey nack anoder person.
  • Di guy dey collect on a regular from di babe.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man do have sex with the girl regularly.)

Synonyms

Translations

  • English: beat,snatched, collect, to have sex