come

Naija

Alternative forms

  • con 0.61 3175

Etymology

Borrowed from English come

Pronunciation

  • kɔm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 719
  • Frequency rank in NSC treebank: 33
  • Frequency in raw corpus: 16273
  • Frequency rank in raw corpus: 32

The word is used more in written texts than orally.


Auxiliary

come: Di time wey someting sele.


  1. obj (frequency:4)
    E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e come fresh, e come… ,  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, he is taller than all of us, He is huge, he is muscular, he is fine, he is fresh, he is now...)
    STRINGER Nigeria Labour Congress tell BBC Pidgin on Wednesday say come November 6, dem go do di kain strike wey go shut down di kontri if di kontri goment no gree di N30,000 wey dem dey ask for.  — (bbc__86449, __no translation__)
  2. ccomp-nsubj (frequency:3)
    Na through dat taxi, I come meet...  — (LAG_07_Johns-Biography_MG__48, It was through that taxi that I met...)
    We come park go where Jehovah Witness people no too plenty for Colorado make we for help dem.  — (jw__43944, __no translation__)

Derived forms

  • become

Synonyms

  • den 0.61 3175, na

Translations

  • English: then


Verb

  • come: Make person waka reach anoder person
  1. Who come for French?  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, Who comes from a French country ?)
  2. advmod (frequency:86)
    Just come back.  — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, He just came back.)
    Mah I go come back,  — (IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me go and then come back.)
  3. aux-mark (frequency:74)
  • Make person mellow abi dey kule
  1. obl:arg (frequency:94)
    Come on Guys!  — (brila__853, __no translation__)

Derived forms

  1. If you change America to... if you change Nigeria to America, ehen I'm pray fo-... I'm pray so dat America, American gift go come to Nigeria  — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__116, If you change America to... if you change Nigeria to America, I'm praying fo-... I'm praying for America, American gifts to come to Nigeria.)
    Even if you go for dis dem ehn... normal maternity of a ting, dem dey tell us make we take plenty of leaves so dat our dis ting, our blood go come.  — (JOS_12_How-To-Prepare-Gote-Soup_MG__67, Even if you go to this uh... kind of normal maternity, they do tell us that we should eat plenty of leaves, so this thing of ours, our blood, will be strong.)
  1. Im don become di oga patapata for im family  —  He has become the head of his family.)

Synonyms

  • con 0.61 3175, arrive, land, show face

Antonyms

go 0.55 63583, comot, waka

Translations

  • English: come