commonise
Naija
Etymology
From English: common
Pronunciation
- kɔ̀mɔ̀náìz
Verb
Sey de dey use anyhow eye look person.
- UN dey fight sey make anybody no commonise any pikin. — (Egbokhare_2021, The UN is fighting discrimination against any children.)
Related forms
Translations
- English: discriminate, cheapen