commonise

Naija

Etymology

From English: common

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ̀náìz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 2
  • Frequency rank in raw corpus: 21061

Verb

Sey de dey use anyhow eye look person.

  • UN dey fight sey make anybody no commonise any pikin.  — (Egbokhare_2021, The UN is fighting discrimination against any children.)

Related forms

Translations

  • English: discriminate, cheapen