comot hand

Naija

Etymology

From: English comot hand

Pronunciation1

  • kɔ̀mɔ́hân

Play


Pronunciation2

  • kɔ̀mɔ́thân


Verb

comot hand: desist from, withdraw support -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    I want make you comot hand for im matter.  — (I want you to withdraw your support for him/her.)
    I don comot hand from anyting wey concern 'I love you, you love me'.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I'm no longer interested in any issues that concern love.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: desist from, withdraw support