Difference between revisions of "condition"

Line 18: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Di way wey someting, place or person bi.  
+
Di way wey someting, place or person be.
 
:*{{ux|dv|[[Nodunodu]], di kind '''condition''' wey e dey no go allow am run. |(Egbokhare_2021, Ultimately, the present his/her present state will not allow him to run away.)}}
 
:*{{ux|dv|[[Nodunodu]], di kind '''condition''' wey e dey no go allow am run. |(Egbokhare_2021, Ultimately, the present his/her present state will not allow him to run away.)}}
 
:*{{ux|dv|But na situation, or '''condition''' na im push dem to di state. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__82, It was their situation or condition that forced them to relocate to the state.)}}
 
:*{{ux|dv|But na situation, or '''condition''' na im push dem to di state. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__82, It was their situation or condition that forced them to relocate to the state.)}}

Revision as of 11:01, 23 February 2021

Naija

Alternative forms

  • kondition

Etymology

From: English condition

Pronunciation

  • kɔ̀ndíʃɔ̀n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1358
  • Frequency in raw corpus: 451
  • Frequency rank in raw corpus: 708

Noun

Di way wey someting, place or person be.

  • Nodunodu, di kind condition wey e dey no go allow am run.  — (Egbokhare_2021, Ultimately, the present his/her present state will not allow him to run away.)
  • But na situation, or condition na im push dem to di state.  — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__82, It was their situation or condition that forced them to relocate to the state.)
  • God go comot dis kind of condition for where I dey o.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__11, God will surely take away this situation from me.)
  • But ASUU say di condition to end di strike na for goment to fulfil dia own part of di agreement.  — (bbc__21213, ASUU says the government must make good its part of the agreement before they can call off the strike.)


Synonyms

Translations

  • English: circumstance, situation, state