Difference between revisions of "condition"

Line 19: Line 19:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Di way wey someting, place or person bi.  
 
Di way wey someting, place or person bi.  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:*{{ux|dv|[[Nodunodu]], di kind '''condition''' wey e dey no go allow am run. |(Egbokhare_2021, Ultimately, the present his/her present state will not allow him to run away.)}}
#: {{ux|dv|Nodunodu, di kind '''condition''' wey e dey no go allow am run. |(Ultimately, the present his/her present circumstance will not allow him to run away.)}}
+
:*{{ux|dv|But na situation, or '''condition''' na im push dem to di state. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__82, It was their situation or condition that forced them to relocate to the state.)}}
# det (frequency:41)
+
:*{{ux|dv|God go comot dis kind of '''condition''' for where I dey o. |(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__11, God will surely take away this situation from me.)}}
#: {{ux|dv|We no know di '''condition'''. |(IBA_21_Obodo-Barracks_MG__36, We don’t know his condition.)}}
+
:*{{ux|dv|But ASUU say di '''condition''' to end di strike na for goment to fulfil dia own part of di agreement. |(bbc__21213, ASUU says the government must make good its part of the agreement before they can call off the strike.)}}
#: {{ux|dv|They no fit change the '''condition'''. |(jw__34449, __no translation__)}}
 
# - (frequency:34)
 
#: {{ux|dv|Na '''condition'''. |(deuber__2734, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E fit be when '''condition''' change. |(jw__32962, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|see sey di pikin do wetin dey di '''condition''' of bail and surety; |(hildrights__879, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Which time Jesus start to preach round Galilee again, and how e talk sey the people '''condition''' be? |(jw__45923, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|Im no give details about di '''condition'''. |(bbc__58789, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And the more we go de understand wetin God want make we do for any '''condition'''. |(jw__17039, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|Di odas dey stable '''condition'''. |(bbc__14888, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Big breast no be medical '''condition''' |(bbc__20054, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|But na situation, or '''condition''' na im push dem to di state. |(ABJ_INF_07_Street-Children_M__82, but situations or conditions pushed them to that state.)}}
 
#: {{ux|dv|Click here to see terms and '''condition''': BBC Pidgin everi year essay Competition Terms and Conditions |(bbc__25771, __no translation__)}}
 
# case (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|God go comot dis kind of '''condition''' for where I dey o. |(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__11, God will take this kind of condition away from where I am.)}}
 
#: {{ux|dv|Our faith fit weak and we fit stop to love God because of '''condition'''. |(jw__28620, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|'''Condition''' of di country! |(ONI_19_Make-We-Share-Di-Country_DG__44, Condition of the country.)}}
 
#: {{ux|dv|How Jesus take show sey people '''condition''' go change? |(jw__14324, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|E don tey wey this bad '''condition''' dey. |(jw__7802, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|All of us dey suffer this bad '''condition''' because of Satan, Adam, and Eve. |(jw__14558, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|I prefer to see products no mata di '''condition''' e dey than to hear about idea wey brilliant pass. |(bbc__6431, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|order wey carry di '''condition''' sey for dis Act na supervision order dem go call wen person dey supervise pikin wey commit offence wey dem give bail and surety. |(hildrights__1389, __no translation__)}}
 
# acl-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But ASUU say di '''condition''' to end di strike na for goment to fulfil dia own part of di agreement. |(bbc__21213, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|wen di officer wey dey supervise apply give/to di court where di pikin must dey go for bail and surety as e dey dis Act mek di Court see di pikin again, mek di Court change di '''condition''' of bail and surety and free di pikin if di court mind reach ground sey di way pikin dey behave na sey na only supervision di pikin need. |(hildrights__883, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Two intersex wey dey live inside Nigeria, share dia tori, including di plenti wahala wey dem dey face sake of dia '''condition'''. |(bbc__96434, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One Rapid Intervention Battalion soldier stand dey watch as dem do burial for soldiers wey die for fight-fight wey happen for Bamenda, Cameroon Abdul Oroh, di lawyer for di Cameroonian separatist oga, Sisiku Ayuk Tabe, and 12 others wey Nigeria authorities arrest and deport dis month dey worry for dia '''condition''' for jail. |(bbc__78086, __no translation__)}}
 
  
  
Line 63: Line 29:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: circumstance
+
* English: ''circumstance, situation, state''

Revision as of 22:36, 17 January 2021

Naija

Alternative forms

  • kondition

Etymology

From: English condition

Pronunciation

  • kɔ̀ndíʃɔ̀n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1358
  • Frequency in raw corpus: 451
  • Frequency rank in raw corpus: 708

Noun

Di way wey someting, place or person bi.

  • Nodunodu, di kind condition wey e dey no go allow am run.  — (Egbokhare_2021, Ultimately, the present his/her present state will not allow him to run away.)
  • But na situation, or condition na im push dem to di state.  — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__82, It was their situation or condition that forced them to relocate to the state.)
  • God go comot dis kind of condition for where I dey o.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__11, God will surely take away this situation from me.)
  • But ASUU say di condition to end di strike na for goment to fulfil dia own part of di agreement.  — (bbc__21213, ASUU says the government must make good its part of the agreement before they can call off the strike.)


Synonyms

Translations

  • English: circumstance, situation, state