conductor

Naija

Etymology

From: English conductor

Pronunciation

  • kɔ̀ndɔ́tɔ́

Play Play

Noun

  • Na bus boy wey dey collect money from peple wey im load for bus to give driver.
  • Na di conductor steal di phone.  — (Egbokhare_2020. It's the bus boy who stole the phone.)
  • You must get conductor before people go enter BRT bus.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__75, You must have a conductor before people can board BRT bus.)
  • Na di day conductor slap me na im I begin suspect say dose guys dey smoke igbo.  — (NSC_Legbeti_2020. The day I got slapped by a conductor was when I actually believed they run high on drugs.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: bus boy