conductor
Naija
Etymology
From: English conductor
Pronunciation
- kɔ̀ndɔ́tɔ́
Noun
- Person wey dey work for driver of moto dey collect money from passengers give driver.
- Na di conductor steal di phone. — (Egbokhare_2020. It's the bus boy who stole the phone.)
- You must get conductor before people go enter BRT bus. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__75, You must have a conductor before people can board BRT bus.)
- Na di day conductor slap me na im I begin suspect say dose guys dey smoke igbo. — (NSC_Legbeti_2020. The day I got slapped by a conductor was when I actually believed they run high on drugs.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: bus boy